Naija Pikin
Hero Member
- Sep 18, 2010
- 623
- 27
- Category........
- Visa Office......
- Accra
- NOC Code......
- 2121
- Job Offer........
- Pre-Assessed..
- App. Filed.......
- 30-8-2010
- VISA ISSUED...
- 2-4-2012
Right said:Chineke OBIE, you dey where? behind Spokes! ehen ....Pa Naija Pikin where u dey? Something dangerous is about to happen o. Well make una no talk say elder dey do "amebo"....
Spoke, you sef just fall ma shoulder...chei, u even tell am say no shaking...abi OBIE na woman? Pa Naija Pikin Abeg di one don dey pass me o.
Pa' Right no shaking, the Bros just dey ''pass maga'', him power no reach there. He is only following us

It is settled, we dey kampe! 8)