Sorry to hear say u no sabi talkNaija Pikin said:Why are you reminding me of my disability , I have a speech problem, I am dumb , I can only hear and write. Please go ahead with your meeting, talk freely in 9ija tongue, I will just be giving my usual sign language.
Pa Awoderu take him son go Ghana, the young man dey enter University for Canada, na amebo I do sooooo...
So French translator dey for google? you be guy man, how u take sabi?
Shuo, "Pa Awoderu" go Ghana? Na wao....The man mean business o. But must he be in Ghana?