+1(514) 937-9445 or Toll-free (Canada & US) +1 (888) 947-9445
egrace62 said:
@ Naija Pikin,
U no finish ur story o. u no tell us if ur little nephew( Fred) is back in nigeria and wether he had to trek back to Naija

If na you carry that kin mumu go, how him go take come back. You go put am for aeroplane?, no be only plane, na SOSOLISO.
Mean while the boy no be my nephew, all my nephews dey sharp, the boy na my brother in-law nephew, I hear say him Papa born am at the age of 96, you see the problem?.
 
Naija Pikin said:

:D :D :D :D :D :D :D :D :D :D :D :D :D :D :D :D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D i beg d kine laugh wey i dey laugh now no fit office o. cos d thing don turn to shout o. i beg no wait till 96 b4 u go give birth o.
 
Naija Pikin

The 'G' is fine, in my case na Guy!!!!

I beg I have decided to read your jokes when I no dey office, otherwise dem fit sack me :D

This definitely helps to get over the waiting. Have a great weekend & peace to you all !!!
 
egrace62 said:
:D :D :D :D :D :D :D :D :D :D :D :D :D :D :D :D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D i beg d kine laugh wey i dey laugh now no fit office o. cos d thing don turn to shout o. i beg no wait till 96 b4 u go give birth o.

Svp ne riez pas trop, concentré sur votre travail.
 
Naija Pikin said:
Svp ne riez pas trop, concentré sur votre travail.

"Pa Naija Pikin"

C'omme?
Je m'en fous
 
Right said:
"Pa Naija Pikin"

C'omme?
Je m'en fous

Na lie, translate wetin you talk.
 
Naija Pikin said:
Svp ne riez pas trop, concentré sur votre travail.

Translate ya own first..........U think say we be fools? Omo 9ija nor dey carry last...wetin!
 
Abeg make una translate all this fake looking french abi portugese when una dey blow!
My office na quiet place but una don turn me to laughing jackass!!!!!
Make una take time o.
;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D
 
Right said:
Translate ya own first..........U think say we be fools? Omo 9ija nor dey carry last...wetin!

Ask Egrace whether I no correct.
 
Naija Pikin said:
Ask Egrace whether I no correct.

Pa Nija Pikin,

Leave "Pa egrace" out of this mata...translate ya own first...and look whether I no go translate my own.

For your information I had C6 in French Language and Literature in my WAEC.

@"Pa Spoke" I no know the language wey Pa Nija Pikin dey yarn so but my own na correct French wey I don learn tey tey...although small mistake fit dey am but e correct...the meaning na correct one no yawa.

Make una no mind Pa nija pikin he wan rack sense here...whether in think say we be fool....
 
Right said:
Pa Nija Pikin,

Leave "Pa egrace" out of this mata...translate ya own first...and look whether I no go translate my own.

For your information I had C6 in French Language and Literature in my WAEC.

@ "Pa Spoke" I no know the language wey Pa Nija Pikin dey yarn so but my own na correct French wey I don learn tey tey...although small mistake fit dey am but e correct...the meaning na correct one no yawa.

Make una no mind Pa nija pikin he wan rack sense here...whether in think say we be fool....

''Pa Right'', okay translate this one; Heaven is real.....Hell is real.... so, prepare to meet thy Lord. :D
 
Naija Pikin said:
''Pa Right'', okay translate this one; Heaven is real.....Hell is real.... so, prepare to meet thy Lord. :D

Orun paradise mbe, Orun apandi na si tun mbe......Gbaradi lati pade pelu oluwa re..

I just gave you this one free of charge bcos u no tell me which Language I should translate though!
 
Right said:
Orun paradise mbe, Orun apandi na si tun mbe......Gbaradi lati pade pelu oluwa re..

I just gave you this one free of charge bcos u no tell me which Language I should translate though!

Did you also score C6 in Yoruba Language and Literature?. Wetin you score for Canada Language and Literature?.
FYI: Heaven is real... Hell is real... so, prepare to meet thy Lord. French version:Le ciel est vrai ..... enfer est vrai… ainsi, préparent pour rencontrer le seigneur thy.
No try me o, I scored A1 in French Language.
 
Naija Pikin said:
Did you also score C6 in Yoruba Language and Literature?. Wetin you score for Canada Language and Literature?.
FYI: Heaven is real... Hell is real... so, prepare to meet thy Lord. French version:Le ciel est vrai ..... enfer est vrai... ainsi, préparent pour rencontrer le seigneur thy.
No try me o, I scored A1 in French Language.

Commotu.....me sef fit do am for french...but you no tell me to do am for french thats why I nack the thing for yoruba.

See if you type that thing for google and add french translation, he go give u sam sam. no try me o...

Who be fool? Ok, when we meet on 26/02/2011 na French we go take do the meeting.

Please everybody, na french we go use moderate the meeting on 26 ..If una no sabi, make una go buy french dictionary now o...Me I no go follow anybody yarn any 9ija tongue o. Pa Awoderu you dey so....
 
Right said:
Commotu.....me sef fit do am or french...but you no tell me to do am for french thats why I nack the thing for yoruba.

See if you type that thing for google and add french translation, he go give u sam sam. no try me o...

Who be fool? Ok, when we meet on 26/02/2011 na French we go take do the meeting.

Please everybody, na french we go use moderate the meeting on 26 ..If una no sabi, make una go buy french dictionary now o...Me I no go follow anybody yarn any 9ija tongue o. Pa Awoderu you dey so....

Why are you reminding me of my disability :( :(, I have a speech problem, I am dumb :( :(, I can only hear and write. Please go ahead with your meeting, talk freely in 9ija tongue, I will just be giving my usual sign language.
Pa Awoderu take him son go Ghana, the young man dey enter University for Canada, na amebo I do sooooo... ;)
So French translator dey for google? you be guy man, how u take sabi? :P :P :P :P