+1(514) 937-9445 or Toll-free (Canada & US) +1 (888) 947-9445
Gabil said:
Pa mufu dey drive him motor to accra.
@ mufu, popsy when accra go start to give mi3 applicant MR?
Egbon ejo I need ya answer quickly

i am sure say accra will be starting to gives mi3 poepols mr some time from center of this month go reach for were it is end.

@ladapo4luv i am travel go reach accra for monday.you poepols is yab me.i am go that accra with aroplanes.i am use ghana must go take carry all wes passport go.so i am must use aroplanes.some time it fit to be BRT lanes wey i go tells oga piloter make it take fly me.make we for reach sharperly sharperly 8)
 
jelili said:
Mandie pls from exprience you have in this forum, there are one question which I doint clear, if someone did a medical and doctor discover TB or FEVER in result can such a thing will be discuse with the person before living the clinik or what.

Kindly go through your above post once again as Ladapo4luv wants an affirmation from you....'

Anyway sha' kindly tell him your IELTS score okay? Just ignore him......' .Jangalova pee pee pee Jangalova pee pee pee'
 
MUFU said:
ikemba nke abua.i am catch my two handses together and raise up thems take greetings you.come follow me jolly jolly as i am continue to sang jangalover pee pee.jangolover pee pee pee.if you and oma gabil is dey for lagos.i am invaite both of yous come follow me jolly jolly for iya tawa chop and quench joint.infact i am invaite all of yous who is congrated for this forums.i am promised yous that it go be helele.

@ indan i am not land for manitoba.i am land for NEWFOUNDLAND 8).me.my wife and childrensis is plentys we is look for big spaces :D

@ pa right.what i am does you?.you was tolds forums membars make them not replying me.now you is tells my spokes say i am published generator letter.what it is?.you is now bite me for head and is not consider my brains.me i fit to bite you for yansh and not be consider if *censored word* is dey there o! >:( ;D.

Grand Pa MUFU GCFR, PPR, how can i get the address of Iya tawa chop and quench. as for me i dey for lagos, but for oma gabil i no knowooooooooo. @ Jelili, your post to Mandie sounds like a "mechanical comedian" post ::) ::) ::) ::)
 
Ikemba said:

iya tawa chop and quench joint is dey for 19 jejelaye street for ajangbadi.if you is come with bus tell conductar boy say you want stop for oni jekuje bus stop.if true true you comes. e ma gbadun arayin lo :P
 
Jelili

Pls did u write ielts

Pls always go tru what u typed before posting. No body is perfect though.

Kpele ! Sorry ! Ndo!
 
Ikemba said:
Grand Pa MUFU GCFR, PPR, how can i get the address of Iya tawa chop and quench. as for me i dey for lagos, but for oma gabil i no knowooooooooo. @ Jelili, your post to Mandie sounds like a "mechanical comedian" post ::) ::) ::) ::)

@ Ikemba nke abuoa n' Obodo gi,i am disappointed na iga-aga na nke'Iya tawa chop and quench'. Udi ebe afu ka a-na ata Anu Enwe,Anu Aturu na Anu Jaki. Ugbua,ngwa ya aka unusable garue na nke Spicey,ebe a-na electronic akurumanwa digazi iche iche
 
una no go wound person with laff for this thread. no wonder CIC rules insists on every applicant to take ielts. looooollllllllllll.

ENGLISH AINT EASY AT ALL.

Mandie my friend, whatz up with u?

To all of us expecting one update or the other, lets keep faith as God is on top of our various cases. :)

Well done everyone.
 
spicey said:
@ Ikemba nke abuoa n' Obodo gi,i am disappointed na iga-aga na nke'Iya tawa chop and quench'. Udi ebe afu ka a-na ata Anu Enwe,Anu Aturu na Anu Jaki. Ugbua,ngwa ya aka unusable garue na nke Spicey,ebe a-na electronic akurumanwa digazi iche iche

@ lady spicey. nne idikwa too much.so na inwe ebe ana tu ndu nmanu.biko telle me the joint. kam gbaruta ebahun.nmuwa na chokwa ebe hana emem something.baby gal you gatu me na 8)
 
DIAMONDX said:
Jelili

Pls did u write ielts

Pls always go tru what u typed before posting. No body is perfect though.

Kpele ! Sorry ! Ndo!

IELTS or no IELTS,make una leave Jelili alone. What matters is that he is a PNP Applicant. Jangalova pee pee pee, Jangalova pee pee pee
 
@ spicey

Ok now I understand. I never knew that PNP applicants dt write ielts that very good
 
MUFU said:
@ lady spicey. nne idikwa too much.so na inwe ebe ana tu ndu nmanu.biko telle me the joint. kam gbaruta ebahun.nmuwa na chokwa ebe hana emem something.baby gal you gatu me na 8)

Gini ka iche kpatara eji akpom Lady Spicey? O maka na ulo oriri n' ogugum enweghi njiri mara ma uli.

Ihe ejiri maram bu Ofe Ora,Ofe Onugbu ,Ofe nsala na Ofe Akwu ejiri Azu Asa,Mangala,okpoloko,Ulu anu,yoliyoli,umeju anu, Opi anu,towel na bible nama nwe sie nke oma
 
hia!.ofe dum mazuru gi na aka. ke maka ofe ogbono?.nna men agam abia kwa nta gwo ;D. kedi ebe joint gi dikwa nu?
 
spicey said:
Gini ka iche kpatara eji akpom Lady Spicey? O maka na ulo oriri n' ogugum enweghi njiri mara ma uli.

Ihe ejiri maram bu Ofe Ora,Ofe Onugbu ,Ofe nsala na Ofe Akwu ejiri Azu Asa,Mangala,okpoloko,Ulu anu,yoliyoli,umeju anu, Opi anu,towel na bible nama nwe sie nke oma

@Spicy, echekwom no obu soso Granpa Pa Mufu Kalu aka, mana afulum na gi nwa kajalu akaja. Onye lisiri ife nine isiri tokwolu ato soso na oga eji Chairman we gbalu ya moto. ::) ::) ::) ::) thank sir 8) 8) 8) 8)
 
Ikemba said:
@ Spicy, echekwom no obu soso Granpa Pa Mufu Kalu aka, mana afulum na gi nwa kajalu akaja. Onye lisiri ife nine isiri tokwolu ato soso na oga eji Chairman we gbalu ya moto. ::) ::) ::) ::) thank sir 8) 8) 8) 8)

Odum bu ebe ebedebelu akachie line. Maka ndi uwa mgbede,anyi n'enwe nkwu .nu n' nkwu ocha, abatement agwoluagwo,nkwobi,ngwongwo,Peppe soup anu enwu n' nke azu,ji ahuru n'oku na Ihe Ndi ozo ga