i am sure say accra will be starting to gives mi3 poepols mr some time from center of this month go reach for were it is end.Gabil said:Pa mufu dey drive him motor to accra.
@ mufu, popsy when accra go start to give mi3 applicant MR?
Egbon ejo I need ya answer quickly
@ladapo4luv i am travel go reach accra for monday.you poepols is yab me.i am go that accra with aroplanes.i am use ghana must go take carry all wes passport go.so i am must use aroplanes.some time it fit to be BRT lanes wey i go tells oga piloter make it take fly me.make we for reach sharperly sharperly 8)