E don reach time wey we, as original Naija people go stop to dey use oyinbo abbreviation like LoL, ASAP, HAND, LMAO, ROTFLMAO etc when we fit dey use our own exceptional Street lingua. For example:
LWKM - Laugh wan kill me
MIDG - make i dey go
WGYL - we go yarn later
IGA - I gbadun am
ICS - I can't shout
DJM - Don't jealous me
WBDM - Who born d maga
UDC - U de craze
NUS - Na u sabi
WSU - who send u
ITK - I too know
WDH - wetin dey happen
NDH - nutin dey happen
FMJ - free me jo
BBP - bad bele people
HUD - how u dey
WKP - waka pass
NTT - Na true talk
NDM - no dull me
IFSA - I for slap am
IGDO - I go die o
YO - Yes oga
NLT - No long thing
CWJ - carry waka jorh
WBYO - wetin be your own
U2D - U 2 do
U2DV - U 2 dey vex
WSDP - who send dem papa
INS - i no send
INFS - i no fit shout
WWY - who wan yarn
NBST - no be small thing
NWO - na wah oooooo
NMA - no mind am
MIHW - make i hear word
NDY_ nothing do you
YTK - you too know
Wat do u guys think =D
LWKM - Laugh wan kill me
MIDG - make i dey go
WGYL - we go yarn later
IGA - I gbadun am
ICS - I can't shout
DJM - Don't jealous me
WBDM - Who born d maga
UDC - U de craze
NUS - Na u sabi
WSU - who send u
ITK - I too know
WDH - wetin dey happen
NDH - nutin dey happen
FMJ - free me jo
BBP - bad bele people
HUD - how u dey
WKP - waka pass
NTT - Na true talk
NDM - no dull me
IFSA - I for slap am
IGDO - I go die o
YO - Yes oga
NLT - No long thing
CWJ - carry waka jorh
WBYO - wetin be your own
U2D - U 2 do
U2DV - U 2 dey vex
WSDP - who send dem papa
INS - i no send
INFS - i no fit shout
WWY - who wan yarn
NBST - no be small thing
NWO - na wah oooooo
NMA - no mind am
MIHW - make i hear word
NDY_ nothing do you
YTK - you too know
Wat do u guys think =D