Idan Irawo.......thats it...IDAN-DAN. Congrats.
Abeg before we do the next meeting, use rushing go Accra and collect your entitlement.
As for momo Ig's place,hmmmmm I reserve my comment. My candid advise is just that, momo Ig should get us a nice space in her house for the meeting.
Pa Naija Pikin, hmmm I won't say anything for now cos, am filled with Idan's joy. But if I provoke hen....U go see me gbam for PHC na na na na this time and to nack you the ring and come back to lagos finish.
Many pple don beg me to forget it but you dey provoke me too much.