Pilele! Pilele!! What a mighty God we serve! I'm so happy for you ooo! I believe its the hot 'african' tone wey u use follow dem talk make dem pity you! What a great news to start the week and month.
I pray for many positive updates henceforth! Abeg alele to Accra, DHL ko, DLO ni, abeg buy ticket make u go pluck ur ugwu leaf sharp sharp biko!
Congrats once more!!
@ Babakura, shei you don dey lace-up your shoes sha... The goodnews'll soon fall on ya head like a boko-haram bomb soonest
)
All da best guys!
Dada-Karma