+1(514) 937-9445 or Toll-free (Canada & US) +1 (888) 947-9445

Awoderu A.A

Hero Member
Jul 22, 2010
628
12
Ikorodu Lagos
Category........
Visa Office......
ACCRA
NOC Code......
4131
Job Offer........
Pre-Assessed..
App. Filed.......
14-MAY-2010
Doc's Request.
29-OCT-2010
Nomination.....
N/A
AOR Received.
29-10-2010
IELTS Request
29-10-2010
File Transfer...
IN PROCESS - 3-MARCH-2012
Med's Request
6-MARCH-2012
Up Naija!! naija applicants for MAy make u na come here make we link up so we go fit update one another on how things dey go
 
Hi

Fellow May 2010 applicant here, eCas is 'Recd by VO' and waiting for that all important 'in process' status from Accra.

Peace!!!
 
wetin dey happen any better awoderu
 
Funtom, nothing yet from my side.I still neva receive 1st AOR yet oh.I still dey Xpect am.hopefully i go get am for September but i no fit send my document until November cos i go take My IELTS for octeber and result go come out for ending of october
 
u na way don get ur 2 AOR, how long it take after your second your document?
 
Awoderu

After full document submission ot Accra, the eCas status changed to 'Recd by VO' after bout 4 weeks.

Peace!!