+1(514) 937-9445 or Toll-free (Canada & US) +1 (888) 947-9445
Congrats Iya ibeji.......no dulling sis
 
Sisi mee said:
Bros how far PPR don show? I don dey celebrate u in advance.

No show o, I just tire jare.
 
Wait o...but why AVO dey count the PPR like say na coins.Cant they just release like 20 once. Wetin sef.
 
Congratulations on you well deserved PPR iya ibeji

iya ibeji said:
Guyman no be only you oooo. I also received COA mail yesterday and I still dey wait them. Make dem no try us oooo cos me sef fit follow una enter Accra tomorrow. Lol

It is well. E go come ooo as e no get choice. God is in control
 
Mabertia said:
Congratulations on you well deserved PPR iya ibeji

Guys, when did Iya ibeji get PPR?
 
Today, congratulations Iya Ibeji, padi mi

Guyman1234 said:
Guys, when did Iya ibeji get PPR?
 
blacky said:
Wait o...but why AVO dey count the PPR like say na coins.Cant they just release like 20 once. Wetin sef.

If them release am like that them go employ u to do paper work ;D.
Although I feel they handled Syrian refugees like that.
 
Some other Vos dey do am na.Anyways its well.it will go round
 
Gentle Ace said:
Today boss

Ok thanks.

Congrats iya ibeji, but as all of una dey leave me one by one, no be so o.
 
Congrats iya ibeji
 
Guyman1234 said:
Ok thanks.

Congrats iya ibeji, but as all of una dey leave me one by one, no be so o.

Guyman we're almost there the wait is almost over.
 
Congratulations, Iya Ibeji.

@Guyman123, me sef dey here dey wait o.... we still plenty o!
 
Come and join me sing hallelujah oooo.

PPR don land oooo

I say a very big thank you to all forum members. It shall go round IJN and we shall all sing and rejoice.

Guyman I dey wait your announcement oooo
 
Congratulations Iya ibeji.
@Guyman, no shaking. It must definitely land by tomorrow morning. Cheers