CalgaryChic
Hero Member
- Aug 27, 2014
- 14
- Category........
- Visa Office......
- AVO
- Job Offer........
- Pre-Assessed..
- IELTS Request
- Sent with App
- Med's Done....
- 30/07/2015
No show o, I just tire jare.Sisi mee said:Bros how far PPR don show? I don dey celebrate u in advance.
iya ibeji said:Guyman no be only you oooo. I also received COA mail yesterday and I still dey wait them. Make dem no try us oooo cos me sef fit follow una enter Accra tomorrow. Lol
It is well. E go come ooo as e no get choice. God is in control
Guys, when did Iya ibeji get PPR?Mabertia said:Congratulations on you well deserved PPR iya ibeji
Guyman1234 said:Guys, when did Iya ibeji get PPR?
If them release am like that them go employ u to do paper work ;D.blacky said:Wait o...but why AVO dey count the PPR like say na coins.Cant they just release like 20 once. Wetin sef.
Gentle Ace said:Today boss
Guyman we're almost there the wait is almost over.Guyman1234 said:Ok thanks.
Congrats iya ibeji, but as all of una dey leave me one by one, no be so o.
Congratulations Iya ibeji.iya ibeji said:Come and join me sing hallelujah oooo.
PPR don land oooo
I say a very big thank you to all forum members. It shall go round IJN and we shall all sing and rejoice.
Guyman I dey wait your announcement oooo