+1(514) 937-9445 or Toll-free (Canada & US) +1 (888) 947-9445
luvmuma said:
A Hearty Congratulations to Ebube,Bbmj,GCanada and Subsidy12 ;D God has done it again and He will do more for us all. To all December applicants waiting for MR's and those waiting for updates, responses will drop in your mail boxes sooner than you expected IJN. Our story must change for good!
Amen
 
Amen and Amen oooooo, the amen cant be endless as this waiting is killing one softly. But sure like PH saidm the waiting is worth it!
 
Guyman1234 said:
Nice update you gave us about the cse. So those people actually have our meds and they kept the file abi.make them kontinu. Your med results would have been good, if not you would have been contacted for further tests. So these people no really wan give us independence gift abi. Make den kontinu.

Guyman1234 +1 on this.

Yes o.. Make dem Kontinu... AVO well done o. Kontinu ur good wrk. Problem no dey we still dey do our own research dey gather pof pof moni. At least una beta pass warsaw pple.
Just try open the flood gate small make like 30 - 40 forumites get positive update bikonu abeg.... Patience has dried up. :o ;D :D

It is well o.
Lolzzz :D :P :D
 
Clerocuzio said:
GoodMorning My People

Tis been quite a while.

Congratulations to all with updates and God's favour on those expecting.

Please a friend is worried.

Her ecas status has changed to: "Decision Made" yet she has NOT received her passports that were sent to AVO last month.

Is there any cause for alarm... ?

In the history of this journey has there been any negative results associated with the eCas status: "decision made"?

Kindly advice. Thank you.

As for me I claim this testimony as una no know the meaning. lol
 
Guyman1234 said:
I hope something happens here before October 1st. The patience is is almost dried up.
Goodluck has to dry up before Patience.
So since Goodluck isnt yet dried up, Patience dey kampe :D
 
hello Sisi,

are you still waiting for your PPR email?

Sisi mee said:
As for me I claim this testimony as una no know the meaning. lol
 
GCanada said:
Hi everyone, I received our passports today.

I wish to thank everyone for their show of love, support and inspiration on this forum and pray everyone receive favourable responses soon.

Special thanks to the moderators for their selfless service.

Congratulations! It has ended in praise
 
Abembem said:
Guyman1234 +1 on this.

Yes o.. Make dem Kontinu... AVO well done o. Kontinu ur good wrk. Problem no dey we still dey do our own research dey gather pof pof moni. At least una beta pass warsaw pple.
Just try open the flood gate small make like 30 - 40 forumites get positive update bikonu abeg.... Patience has dried up. :o ;D :D

It is well o.
Lolzzz :D :P :D

Your head dey there my personal person. Manage this +1 till we hear from Accra.
 
Guyman1234 said:
Your head dey there my personal person. Manage this +1 till we hear from Accra.

Nice one. Hope say techno lee don perform sha!
 
McSailor said:
Nice one. Hope say techno lee don perform sha!

That guy No sure jare. He wan make we divert him flight go Syria.
 
Ahahaha. ...this is serious oo.Biko make them no kontinu!lol
 
Abembem said:
Guyman1234 +1 on this.

Yes o.. Make dem Kontinu... AVO well done o. Kontinu ur good wrk. Problem no dey we still dey do our own research dey gather pof pof moni. At least una beta pass warsaw pple.
Just try open the flood gate small make like 30 - 40 forumites get positive update bikonu abeg.... Patience has dried up. :o ;D :D

It is well o.
Lolzzz :D :P :D
It is really well with all of us.
 
Guyman1234 said:
That guy No sure jare. He wan make we divert him flight go Syria.

Abeg o . Pity am. no divert him flight go Syria o. I am sure he will do the needful.
 
Which kain kontinuo be dat one? As im reach my month (December) for medicals, dem go recess when dem no be national assembly. I no dey pick my calls again because e get some people wey I no fit mention here wey dey call me now. AVO free me make I free my callers too. #unoworamsaying.
 
canadamyplace said:

Una December ppl dey enjoy Na. Na we COPA members dey tell den say make them kontinu, as e be there's more likelihood u get your MR before we get our PPR. At least dem no get public holiday for Accra today. Make we see if them go touch our file.