Hello, peeps,
Wetin I do una o? I op I neva upset anybody cas I askd some questions few days back and I ve been scanning thru the forum to c if anyone wd answer but not 1 person did? If I vex una abeggi I dey beg una make una no vex o. I ve check CIC site and I didnt get d answer to one.
My questions were/are:
Hw can I join d BB and watsapp group?
I recently got my PER but my son's PP expires in Feb (nxt mth), wen I renew do I ve to info AVO?
Hw do I send IM on dis forum....
Thanks in anticipation of ur response my gd forumites..