+1(514) 937-9445 or Toll-free (Canada & US) +1 (888) 947-9445
Naija Pikin said:
Pa'Right my brother, I never see this kin mugu :o. I was only trying to tell him that, he is even fortunate not to have Accra as his VO,but I no sabi say the guy no catch my drift.

But even Babe Ig don come pour petrol inside the fire ::), ''dead body don get accident'' :'(

Wahala dey o!

Pa Naija Pikin.....I tire o........recall that there was a joke in Naija that when mama of mumu dey pray make in pikin no die of mumu...wetin go kill am before na MUMU!

A beg leave am alone. The dog wey go die no dey hear (persive) the odour of sh*t...E go go chop the one wey poison dey :P :P :P
 
Right said:

:D :D :D :D :D
 
khalidhaider said:
Dear member, please write in English language.
Thank you.

What Language do you think we've been writing? Swahili? :-X Please read our lines well...we have been using advance English Language eversince. ;D ;D

The beauty of English Language is the colloqualism...if you must really understand that then you don't need anything called IELTS lol.

Thanks anyway for the advise. :P :P Naija Pikin, B.Sc (Hons) English (1st class), BCCB, Charetered Immigration Expert, abi na lie I talk....no be English me and the rest dey yearn since? If na de Indian guyz now, dem for read one thing for dia own? A beg tell dem o.
 
My God, give us in this forum good news this month in Jesus name. Amen
 
Right said:
Naija Pikin B.Sc (Hons), BCCB, after you have succeeded in mis-guiding the poor man, you're now advising him of what to do. What if the guy has applied to send his documents to Accra? You are on your own o. >:( >:(

But wait a min. Dilly, why would you want to change your VO? Have you ever heard that applicant has a right of choosing which VO they want? If it is by that, I'd have chosen Kuala Lumpur!lol :P :P :P To start with, why Accra of all VO? You want to move from frying pan into fire? For your info. Accra is the second slowest VO after Nairobi. You better read your guidelines well. :-* :-*

Naija Pikin, I can see now that youre a Chartered Immigration Expert. ;D Up Naija !! Up Accra!!

Thanks all for all your advice. I think I better stick to my VO rather creating another problem for my case
 
Dhillon1471 said:

Now you know :P :P
 
Hi,

Class of 04/05 etc,we pray almighty God that this news and action taken by Minister Jason will work together for our Good.It is our turn to shine.Amen

Ig
 
I say Amen. My application was submitted November 2004, still waiting.
 
Dhillon1471 said:
Thanks all for all your advice. I think I better stick to my VO rather creating another problem for my case

But were you sincerely going to take my advice? :o :o :o
 
Right said:
What Language do you think we've been writing? Swahili? :-X Please read our lines well...we have been using advance English Language eversince. ;D ;D

The beauty of English Language is the colloqualism...if you must really understand that then you don't need anything called IELTS lol.

Thanks anyway for the advise. :P :P Naija Pikin, B.Sc (Hons) English (1st class), BCCB, Charetered Immigration Expert, abi na lie I talk....no be English me and the rest dey yearn since? If na de Indian guyz now, dem for read one thing for dia own? A beg tell dem o.

Pa' Right, gbam!!!!. I trust you to handle this kind of pasmaga :D, who wan try Naija. The guy no understand that there are varieties of English. Anyway, I dey hail you o, for all these ogbonge title wey you pour for my head 8). Nothing do you ;)
 
You are the one and only Eebano! Gbam. Pa Naija Pikin B.Sc (Hons), BCCB. They wan try am.....? The film too long dey no fit watch am finish.... :P :P