Pa Naija Pikin.....I tire o........recall that there was a joke in Naija that when mama of mumu dey pray make in pikin no die of mumu...wetin go kill am before na MUMU!Naija Pikin said:Pa'Right my brother, I never see this kin mugu. I was only trying to tell him that, he is even fortunate not to have Accra as his VO,but I no sabi say the guy no catch my drift.
But even Babe Ig don come pour petrol inside the fire :, ''dead body don get accident'' :'(
Wahala dey o!
A beg leave am alone. The dog wey go die no dey hear (persive) the odour of sh*t...E go go chop the one wey poison dey