I'm so impressed with this forum. I have also read Landed Naija & Aluta & my heart literally swelled with pride. You guys make me feel so good. Tinu, Tito, Oloye, RN, Pa & Ma Ig et al. I feel like you are all from my village, how else does one explain ur willingness to help?

. I'm just proud.
I still haven't got a hang of this PM thing or would have done that instead.
A couple more questions:
Wetin person go do if d kudi no reach d pof?
We get house & several plots of land (tho reluctant to sell)
JUST DO PROPERTY VALUATION & oda things like cars, shares, etc wey person fit sell if time reach (far in excess of d required) to go plus savings so no wahala for landing. D wahala now na how to prove to dem at point of application. Make I boro?
YOU DON'T NEED TO I wan submit 1st week in Sept by God's grace. Who sabi which papers dem dey accept for landed property?
THE VALUATION FROM A REGISTER ESTATE SURVIOR WILL SUFFICE Na boro go quick pass bcos of d short time, abi?
DON'T AGGREE Bcos I no hurry to do C of O or R of O for all bcos nothing push me b4 now.
MAY NOT BE NECESSARY. I get agreemts, reciepts with strong possibility of R of O for one of d lands. Hope notarized copies sufficient
YES, can't part with d originals for obvious reasons
YOU DON'T HAVE TO. Dem go take wife/husb of applicant bank statement?
YES, EVEN ANY OTHER DEPENDANT MENTIONED IN THE APPLICATION
Secondly, dis my adoptees wey don stay with me dey school for many years
ATTACH PROOF, I no no say sumtin like dis go com so na now I dey start d process, hope e no go luk like say na 'convenience ...' EXPLAIN THIS IN A COVER LETTER IF THE DOCS WILL NOT REFLECT THE TRUE DATES . I go d office yesterday & dey say papers go ready b4 Aug end. My heart go break if I leave dem bcos I no kno who go gree treat dem well for me, make dem no turn dem to househelp or worse when I no dey... GOOD MAN
One of my transcript from outside naija fit no reach me b4 submission. What shd I do? Results available online with a password. Shd I print & put log in info in appendices? OK BUT ALSO MENTION IN THE COVER LETTERThis is just in case bcos I've been pressurizin my student admin office with mails. But in d past, letters from school reach me 2-3 months after posting. I can't wait for dat. Twice now, even courier took over a month.
Abeg make una helep me.