Na how we go respond if we no get the visa first? First thing first!sanusiremi said:Na wa for una o. I talk say I get one bedroom for lease for Montreal and no body even respond to me. Na so so visa, Medical request una dey talk, God go save una o.
Wish u all a lovely week ahead.
Abeg, take go the Landed Naija thread, there I sure sey people go be interested...hahahahaa
*Mandie*