Please Read what is here and pick the info that is relevant to you.
Cheers
my naija poepols, yes i am land, and now i am narrator my landings experienced for canada city.
PART 1
journey is start from moshood abiola university to airport wey Obasanjo is name muritala muhammed. all families is gather by 2.30pm, and we is wait untils 5pm when lufthansa is opens check in. and when it is knack that time gbam!, we is number one families wey they are check in, gmg bag and potmantoes is reach 25, so custom woman look all of wes and do hmmmms, and ask wetin dey scent.i am told her say it naija foods wey i want go use with my families start new life for oyibo man countries.she say carry your wahala go.walahi me i am surprise.now we begin enter,and babe spicey is say bye bye and she is go.airport boys is help us packing loads and cellotape all gmg bags.and we all is go for security screening.that place too the oga is say una plenty oya pass through another corner, and all of we is checked sharp sharp.we come reach NDLEA point, the woman eye open.she is ask me many quastions,how much cash i am carry.and i am told her.but they carry me go meet one big yansh madam who is give me form to fill.who is you? where is you work? how is you get the thing wey you carry.and why cash.that time fear catch me make i talk true,my heart begin make gbim gbim gbim.but i think na normal routine if you carry pass limit, but this poepols come add home video join am.anyway we pass go. 11.10pm we waka enter aroplane.small time aroplane begin run and come fly go up and we don go be that. 5.30am we don begin come down for frankfurt.as we reach for there one old woman, look we look we, come look we again. come ask me,''hello you must be ogedengbe family'' and i am say yes.she is introduction herself say she is work for IOM,and is come to receive us.she is confirm our boarding pass to join air canada.and we siddon small and small time till 10amand we is flowing for up again to canada city.my poepols the air hostesses for air canada is too shakara and not friends anyone even small pikins.lufthansa poepols is angels,very friendliness and generosity.take note of that my poepols.