I think am begining to doubt your country of origin Pa Naija Pikin. Wetin be the meaning of your new signature? Na japanese abi na chinese?Naija Pikin said:JEALOUSY
Come, no dey bamboozoo us here o. Stop this ya copy and paste o.
BTW, how far with your ecas postal address? has it disappeared yet? Omo disappearance of ecas nowadays is the begining of ogbon o. Begin to pray for it to disappear o if has not.