+1(514) 937-9445 or Toll-free (Canada & US) +1 (888) 947-9445
Kcsider said:
Let me be the first to congratulate u before Pas Naija Pikin and Right. Was it by e-mail or hard copy? :) :)
Goodluck to you

YOU SURE?
 
Kcsider said:
Hi EMO, e get difference between rats wey dey for Canada and d ones wey dey for Naija. D ones wey dey for Naija no get respect at all LOL

Kcsider, talking about Naija rats, read this conversation between some Wafi Rats;

Three rats dey argue who strong pass,

the first one says: ''I jump rat trap dance awilo notin do me''.

the second one says: ''I chop rat poison notin do me''.

the third one laff, and says: ''U see that cat wey dey there?, na me give am belle.''
 
Naija Pikin said:

;D ;D NICE ONE
 
Pa Naija Pikin, where I come from, RATS do not talk! It's an abomination!!!!!!!!!!!!
 
lukeke said:
Can't resist temptation to share this:

http://www.youtube.com/watch?v=Nl5JSE1YrCs&feature=player_embedded :o :(

Lukeke, I have just discussed this video clip with some PDP stalwarts from that particular LGA(Gokana), they have not seen it. They were seriously rattled, and have asked me to send them the link.

Pa' Right, the rats were discussing in their own dialect; Ratglish Language.
 
I must confess that you guys- Right and Naija Pikin are creative and amusing.

Good job men!

Oloye
 
Spokes! Spokes!spokes congrats dear,sharp sharp submit the docs.Like you, that accra is workg wt serious vegeance and agility,make i yan u no bi ther eye dem dey use but Holy spirit they possess them.Naija prayer dey work!so let us go with more.@Right e bi like say i go agree wt you abt spoke,she wan enter canada wt Naija pickin,just an observation.Ig
 
Naija Pikin said:
Kcsider, talking about Naija rats, read this conversation between some Wafi Rats;

Three rats dey argue who strong pass,

the first one says: ''I jump rat trap dance awilo notin do me''.

the second one says: ''I chop rat poison notin do me''.

the third one laff, and says: ''U see that cat wey dey there?, na me give am belle.''

Welldone Naija Pikin,
dis Ratglish language go good well well for IELTS ;D ;D ;D ;D ;D.
 
Kcsider said:
Welldone Naija Pikin,
dis Ratglish language go good well well for IELTS ;D ;D ;D ;D ;D.

Nobody get monopoly of language ;D
 
My people, una good nite o !

Oloye, Seglad, Tito, Fenerndez, RD etc, una good morning o!
 
Naija Pikin:
My people, una good nite o !

Oloye, Seglad, Tito, Fenerndez, RD etc, una good morning o!

Hi everyone,

How was work today?
@naija pikin, you forgot to include my name Loolo,Oloye, Seglad, Tito, Fenerndez, RD etc,
una good morning o!
 
Congrats

@Spokes
congration. I beg as these requests are rolling in, make MR they follow in Jesus name.
As ig said let's continue to fire our prayer arrows for accelerated divine progress. God surely answers prayers.
I suggest pple whose timelines are close to that of members who recently got update request begin to gather their own papers too. We trust God to continue this positive trend.
Tolu
 
igbehinadara said:
Spokes! Spokes!spokes congrats dear,sharp sharp submit the docs.Like you, that accra is workg wt serious vegeance and agility,make i yan u no bi ther eye dem dey use but Holy spirit they possess them.Naija prayer dey work!so let us go with more. @ Right e bi like say i go agree wt you abt spoke,she wan enter canada wt Naija pickin,just an observation.Ig
Toluwanile said:
@ Spokes
congration. I beg as these requests are rolling in, make MR they follow in Jesus name.
As ig said let's continue to fire our prayer arrows for accelerated divine progress. God surely answers prayers.
I suggest pple whose timelines are close to that of members who recently got update request begin to gather their own papers too. We trust God to continue this positive trend.
Tolu

Thanks my dear Sisters!
I take all your prayers join mine and it shall be well with us all!!!!
Enjoy the weekend :-*! and may the best presidential material win!
 
spokes said:
My People,
Just got a doc request from Accra - 12 months POF, PCC and data page of passport (like I didn't submit that before to Nova Scotia)
Wanted to let you all know that Accra is really on our cases with a Vengeance!

God don dey touch all of them!
My love to all :-*

This is great.Congratulations.
Have u got 2nd AOR?
Accra is coming up trailing NDVO.
I wonder why they're asking for 12 mnth POF.Could it be u did nt submit that too?
 
Naija Pikin said:
Kcsider, talking about Naija rats, read this conversation between some Wafi Rats;

Three rats dey argue who strong pass,

the first one says: ''I jump rat trap dance awilo notin do me''.

the second one says: ''I chop rat poison notin do me''.

the third one laff, and says: ''U see that cat wey dey there?, na me give am belle.''
@Naija pikin,
Which kain thing be this?Your matter don tire me.
Why u go dey throw dis kain thing 4 business hour.
i just got queried 4 inproper conduct.
I was in a meeting with my line ED when i read ur post.
i don't know whether make i quote ur Ratglinsh and make the guy laugh.
if yawa gas i go drag u into dis oooo ;D ;D ;D