Congrats our amiable tbaba, our one and only oga at d top. It's surely refreshing that you got yours today, open the floodgates of this week for us.
Btw: did u receive COA mail b4 the PPR ? Any docs request with the ppr?
Where all of una dey before wen we dey carry out this struggle? The thing come plum now, una come dey show face. Anyways, congrats on your PPR. Give us your timeline o.
I dey sight you ontop the banana tree wey I dey chill, as light no dey my domot. I just sey over gentle o. This thing must drop soon o, I don over refresh my email taya.