Pa Naija Pikin,
No too vex for am, these official documents too dey fear person >:(. Because na oyibo type am send. So u get to study the thing well and elder get to peruse am join, then even Pa's, Ma's and Sirs go carry eye check 8) am b4 U decode. :-\