Hello peeps, let everybody expecting MR, PPR and PO requests start getting ready.
I have been receiving various phone calls since Monday for various requests.
I think AVO is awake...It will end in praise.
Amen ooo... I don even forget say I apply for FSWP sef.....
Bet u cant blame me faa....all the babies bornsince December 2014 don dey mature for aburo naaa....
AVO..weldone ooo and kontinu... :P
Congrats teagirl...my sister from another mama....GODWIN atlast...besides Greatest ife no dey carry last joor...
Congrats and best of everything jare...
Oya pack ya load.
AVO...u dey hear now ooo..these are enough justifications to file for Asylum oooo ehen,,,if una no go release MR and other updates, make we go asylum route jejeli.....
HAnhan
Gbammmmm.......ur excellency sir....tuale...congrats...u must contest for political office for Canada o....I b ur fan already... :P :P
Lets thank God bro..
Best of lucks.
oga Dewasco......PH na my role model ooo...na hin dey ginger me too ooo... Lets thank God for evrytin na... before before I no sabi anybody for Canada..now..hen..una don ova plenty...dats d spirit bruv..
One luv